Miss South Africa 2024: Nigerians react as South Africa crown Mia Le Roux few days afta Chidinma Adetshina withdrawal - BBC News Pidgin (2024)

Miss South Africa 2024: Nigerians react as South Africa crown Mia Le Roux few days afta Chidinma Adetshina withdrawal - BBC News Pidgin (1)

Wia dis foto come from, Getty Images

Nigerians don begin react afta South Africa crown Mia Le Roux as di winner of di 2024 Miss South Africa Beauty Pageant.

Dem crown di Free State-born model for one ogbonge ceremony for di Sun Bet Arena for Time Square, Menlyn, Pretoria on Saturday.

Di 28-year-old wey be model, marketing manager and student beat nine oda contestants to emerge as di winner.

Mia le Roux na di first deaf woman to dey crowned Miss South Africa.

She dey crowned winner of di 2024 Miss South Africa Beauty Pageant afta one divisive competition wey see one finalist withdraw afta she dey trolled sake of her Nigerian heritage.

For her acceptance speech, Ms Le Roux say she hope say her victory go help those who wey feel excluded from society to achieve dia "wildest dreams, just like I am".

She say she wan help those who wey dey "financially excluded or differently abled".

  • Chidimma Adetshina withdraw from Miss South Africa 2024 pageant afta citizenship controversy
  • Home Affairs for South Africa release preliminary findings on Chidimma Adetshina citizenship

Last week 23-year-old law student Chidimma Adetshina bin pull out of di competition afta allegations say maybe her mama tiff di identity of one South African woman.

Ms Adetshina bin withdraw afta one report from South Africa Home Office wey say indications dey say her mama commit fraud and identity theft in registering her wen dem born am.

However for one media interviews, she explain say her father be Nigerian and her mother na South African of Mozambican descent.

Ms Adetshina - 23-year-old law student - say dem born her for Soweto, one twon wey dey next to Johannesburg, and she grow up for Cape Town.

For several weeks her roots dominate centre of discussion for social media storm, as many pipo, wey include one cabinet minister, question her right to represent di kontri.

She bin tok say she be victim of "black-on-black hate", wey highlight one particular strain of xenophobia for South Africa wey dey known as "afrophobia", wey dey target pipo from oda African countries.

Who be Mia Le Roux - di new Miss South Africa

Mia Le Roux na 28-year-old from Western Cape province.

Dem born her for Sasolburg, Free state and she grow up for Oudtshoorn for western cape.

Di new Miss South Africa na marketing manager, model and part time B Com Marketing student.

Wen she dey one-year-old, dem diagnose her wit serious hearing loss, wey mean say she no dey too hear.

She say e take her two years of speech therapy before she fit say her first words.

She add say her community rally behind her and dem give her di gift of hearing; Dis inspire her desire to make positive impact and break barriers.

She describe herself as pesin wey dey resilient, dedicated, graceful and kind.

Afta winning, di model and marketing manager say: "I be proudly South African deaf woman and I know wetin e feel like to dey excluded.

"I know now say dem put me on dis planet to break boundaries and I do am tonight."

How pipo react to her winning

Plenty reactions don follow di emergence of Mia Le Roux as di new Miss South Africa for social media.

As some hail and congratulate her, odas express dia dissatisfaction to wetin dem call hate for blacks for South Africa.

Part of dos wey react na Grammy Award winner and ogbonge singer Burna Boy, he post for im X account say "So afta all" and e put laughter emoji.

Also Reno Omokri, one former special assistant to one former Nigerian president, Goodluck Jonathan also react. E say; “I sincerely hope those South Africans wey no consider Chidinma to be dia representative feel represented now.”

Skip Twitter post, 1

Allow Twitter content?

Dis article contain content wey Twitter provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di Twitter cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.

Warning: Di BBC no dey responsible for di content of external sites.

End of Twitter post, 1

Skip Twitter post, 2

Allow Twitter content?

Dis article contain content wey Twitter provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di Twitter cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.

Warning: Di BBC no dey responsible for di content of external sites.

End of Twitter post, 2

Miss South Africa 2024: Nigerians react as South Africa crown Mia Le Roux few days afta Chidinma Adetshina withdrawal - BBC News Pidgin (2)

Wia dis foto come from, Instagram screenshot

Miss South Africa 2024: Nigerians react as South Africa crown Mia Le Roux few days afta Chidinma Adetshina withdrawal - BBC News Pidgin (3)

Wia dis foto come from, Instagram screengrab

Miss South Africa 2024: Nigerians react as South Africa crown Mia Le Roux few days afta Chidinma Adetshina withdrawal - BBC News Pidgin (4)

Wia dis foto come from, Instagram screenshot

Miss South Africa 2024: Nigerians react as South Africa crown Mia Le Roux few days afta Chidinma Adetshina withdrawal - BBC News Pidgin (2024)
Top Articles
Autozone Speedway And Craycroft
Basketball Stars Unblocked 66 Ez
Target Dummies 101 - The Dummy Research/Tutorial Thread
19 Awesome Things to Do in Redmond, Oregon
Aarf Anchorage Alaska
Craigslist In Lakeland
Savage X Fenty Wiki
Scary Games 🕹️ | Play For Free on GamePix
Cincinnati Adult Search
Sir Mo Farah says 'sport saved me' after finishing final race of illustrious career at Great North Run
Update | Een maand afvallen met NBFM (+ recept & snacktips!) - Mama's Meisje
Astral Ore Calamity
Zulrah Strat Osrs
Think Up Elar Level 5 Answer Key Pdf
1800Comcast
Offsale Roblox Items are Going Limited… What’s Next? | Rolimon's
SpaceX Polaris Dawn spacewalk - latest: 'It's gorgeous' - billionaire Jared Isaacman's awed reaction as he steps out of capsule on historic spacewalk
Ixl Spring Branch
The Big Picture Ritholtz
Kroger Liquor Hours
Clarksville.craigslist
Tamilblasters Movie Download Isaimini
Drys Pharmacy
Theramed Junior Strawberry 6+ Tandpasta 75 ml - 12 stuks - Voordeelverpakking | bol
Www.publicsurplus.com Motor Pool
Taco Bell Fourth Of July Hours
Meritain Prior Authorization List
Greet In Cheshire Crossword Clue
Calamity Shadow Fish
No Cable Schedule
Unblocked Games 66E
N33.Ultipro
Leccion 4 Lesson Test
Sky Nails Albany Oregon
Kirby D. Anthoney Now
Rs3 Bis Perks
Deborah Clearbranch Psychologist Georgia
80s Z Cavaricci Pants
Chalkies | Gutgash's Territory - maps - Mad Max Game Guide
Ichc's Wheat Ridge Family Health Clinic
Sayuri Pilkey
450 Miles Away From Me
Lewisburg Tn Jail Mugshots
Slushy Leaks
Registrar Lls
Craigslist Antelope Valley General For Sale
Csuf Mail
Houses and Apartments For Rent in Maastricht
Welcome to the Newest Members of the Lawrenceville School Faculty
Pamibaby Telegram
Lanipopvip
Martin's Point Otc Catalog 2022
Latest Posts
Article information

Author: Aracelis Kilback

Last Updated:

Views: 6190

Rating: 4.3 / 5 (64 voted)

Reviews: 87% of readers found this page helpful

Author information

Name: Aracelis Kilback

Birthday: 1994-11-22

Address: Apt. 895 30151 Green Plain, Lake Mariela, RI 98141

Phone: +5992291857476

Job: Legal Officer

Hobby: LARPing, role-playing games, Slacklining, Reading, Inline skating, Brazilian jiu-jitsu, Dance

Introduction: My name is Aracelis Kilback, I am a nice, gentle, agreeable, joyous, attractive, combative, gifted person who loves writing and wants to share my knowledge and understanding with you.